Nigeria vs Libya live: Lookman Boniface & Ndidi start for Super Eagles Afcon qualifiers – BBC News Pidgin

Date:

Wia dis foto come from, Getty Images11 October 2024, 09:41 WATNew Informate 17 minutes wey don passDi Super Eagles of Nigeria go come face to face di Mediterranean Knights of Libya on matchday three of di 2025 Africa Cup of Nations qualifiers.Dis go be di fourth time di two kontris go meet for football match wit Nigeria winning di previous three encounters.Already, Nigeria dey top Group D of di qualifying series wit four points afta one win and one draw while Libya dey bottom of di group wit just one point.For Austin Eguaveon, di interim head coach of di Super Eagles, dis go be anoda opportunity to prove imsef afta di Nigeria Football Federation give am more time to continue wit di team.Di time for di match na 5:00pm Nigerian time, and di venue na di Godswill Akpabio International Stadium for Uyo, Akwa Ibom State.Sabi pipo for sports matter wey tok to BBC Pidgin say dem no see how di Super Eagles no go collect three points from today game.Bade Adeleye wey be experienced sports…

Please wait while you are redirected...or Click Here if you do not want to wait.

Share post:

Subscribe

Popular

More like this
Related